Shatta wale ~ LIKES LYRICS

Shatta wale ~ LIKES LYRICS

Intro:
My guy

I just want you people something

All the things wey dey go on mi I dey see.

Buh I just want you people say

Likes no dey fill account

Comments no dey buy house...

All i want be say make we make money *hissed*.




How you dey feel when you diss me?

You know say I no wrong you...

How you dey feel 

when you dey spread rumors say mi are be sell out...

How you go feel ?

when I tell you say you

You be thief armed robber 

How you go feel?

when I tell you say your mother be prostitute... (You know say all be lies 2×).



My guy make you think twice ...
what you dey do me, 

somebody go take do you or your children oooo...

My life be nice,

Yes I be the next on the rice

You dey make me strong every time.

Africa go know and the world go Know say SHATTA WALE his only guy in the light ...







(CHORUS )2×

I say likes no dey buy house 

                     no dey buy house

I say comments no dey fill account

                                no dey fill account






Only me!

Everybody dey envy Only me

Everybody wan fight only me

Because of the truth Dem dey fight only me..

But I know say one day

Dem go dey remember my name

Dem go dey talk say God dey

Dem go dey remember everything wey I say

But that time go be too late [too late] hmmmmm......






You know say I no wrong You and you diss me...

I reply dont be silly

You alone say you dey mean me

My padi what be your issue?

E be thief for that ooohh

My guy If you no go understand fly go Dubai!

Cos me I just dey live my life

If you envy me then you dey waste your time 

I dey count money like a banker

What you dey ask me I no go answer

No be you wey go make me prosper
I say no be you wey go make me prosper

You dey waste your time.













(CHORUS)2×








Taju: tell dem say likes no dey buy house.

Taju: tell dem say comments no dey fill account.

  The thing 

e be we will talk say For life is for life.

some people feel say for life is for likes.
So Larsh make you know say e be money wey wi dey need .
We no want anything e be money 

Make will fee take care our Families and things.... You understand.

SHATTA MOVEMENT 

tell every fans, every artist make you wise up. [Download]

[Download]

SHATTA WALE ~ LIKES [DOWNLOAD]

LYRICS BY PELUBOY1

Facebook

Twitter

Tumblr

Instagram

WordPress

Comments

Popular Posts