2 Face - Hold My Hand (Lyrics Video)

[Intro]
“life has been tough, we queue to get the small food they are sharing. sometimes, the food has flies in it. People keep pushing us when we are in the queue. The mosquitoes bite us in the night, I just want to go home, but those people dem burn our house”.


Hook:
Touch a life today
Touch a life today
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
Try to touch a life today

Verse 1:
Throughout for history
Them dey talk am say no man is an island (them dey talk am)
For history
Them say one tree cannever make a forest (them dey talk am)

As E come be so
Wetin you get to show?
Wetin you get to say?
Wetin you go do for the matter?

Hold my hand
I’ll hold your hand
We go dey stronger
Do something for another man
Bring out the laughter
All we need is one love
All we need is one love, one heart

Chorus:
Touch a life today
Touch a life today
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
As you dey work, you dey successful
I say make you touch a life today (2x)

Verse 2:
As you dey work you dey pray
Make e better, make you hamma, make you successful
And if e work for you
Remember say some people dey
Dem never belleful
I say na one drop of water
Dey create an ocean eh
So make we join hand together
To better our nation
So if I do for one person
Yo do for another person
Na so we go dey multiply all out blessing
And if e getti one lesson wey we don learn for this world
Is Greatness dey inside every person eh
So if you believe in good
And you believe in humanity
Let’s stand forward
And let the people laugh up in reward

Chorus:
Touch a life today
Touch a life today
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
As you dey work, you dey successful
Say make you touch a life today (x2)

Audio mp3: (Download)
Video mp4: (Download)
Video Lyrics mp4: (Download)
Watch On YouTube;








Comments

Popular Posts